Letra de Constantly - Hyce, BoyPee & Brown Joel

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Constantly"​ es una canción interpretada por ​Hyce, BoyPee & Brown Joel. 

Fecha de lanzamiento: 28 de agosto del año 2024. 

Letra Constantly - Hyce, BoyPee & Brown Joel

(Scribing...)

Choco
As I dey sing o
Hyce me
Eh, say, yeah (mm-mm)
Ah, say eyyaa sayyaa

I want to know who dey give you mind to dey whyne me (dey whyne)
I want to know o, who be that guy wey dey chaise you
Fine boy like me, why you con dey think you fit bobo me? (Bobo me, oh)
Oh, baby doh, iturapum kedu ife nga akolu nne, oh, no

Oh, baby wait, me I fit to give you all the love portion o
Oh baby, biko love me back (love me back)
Gimme chance make I do the finish touches o
For this our love (this our love)
This our love, this our love e go dey forever (I can't deny)
Chop groundnut, chop my groundnut, make you born my baby oh (my all-in-one)
I don dey chase you all my life, my baby, and I dey put effort o (constantly)
And if I no see you odoh, I fit to craze, na your love I want (constantly)
They say that love is blind, but I can see my baby nyash
I dey see am clear, clear (constantly)
Aponbepore bu ti sugar, sweet like chocolate o (constantly)
If you activate the loving, mommy, it is certain
All my love is sure for you
If you con sabi do the bad thing, Ugoma, it is nothing
All my money is just for you (just for you)
Since 2016, they've been yapping on your P
Agbalumo no sweet pass your cherry
I no dey on palazzo order men kolopi
But it's 2024, I catch you with my steeze
Steeze, na you be my miss
Anything I do, you say it's not enough for you
Please, I dey on my knees
Say me, I no go wan lose you (at all)
Oh, baby wait, me I fit to give you all the love portion o
Oh baby, biko love me back (love me back)
Gimme chance make I do the finish touches o
For this our love (this our love)
This our love, this our love e go dey forever (I can't deny)
Chop groundnut, chop my groundnut, make you born my baby o (my all-in-one)
I don dey chase you all my life, my baby, and I dey put effort o (constantly)
And if I no see you odoh, I fit to craze, na your love I want (constantly)
They say that love is blind, but I can see my baby nyash
I dey see am clear, clear (constantly)
Aponbepore bu ti sugar, sweet like chocolate o (constantly)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "CONSTANTLY" de Hyce, BoyPee & Brown Joel?

Hyce, BoyPee & Brown Joel

¿Cuándo salió "CONSTANTLY" de Hyce, BoyPee & Brown Joel?

28 de agosto del año 2024

Hyce, BoyPee & Brown Joel foto

Hyce, BoyPee & Brown Joel

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Constantly interpretada por Hyce, BoyPee & Brown Joel. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión