B. D’OR - Burna Boy ft. Burna Boy, Wizkid

Letra de B. D’OR - Burna Boy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"B. D’OR"​ es una canción interpretada por ​Burna Boy junto a Burna Boy, Wizkid. 

Fecha de lanzamiento: 4 de Diciembre del año 202. 

Letra B. D’OR - Burna Boy

Omo guy, wetin dey sup? Wetin dey sup?

I dey your side, I dey your side

Yeah, yeah

One man, two man, three

E don kpenkelemesi

Kpenkelemesi

Con dey move like ah disco (Move like ah disco)

Won ni "kin ma lo la'tan" (La'tan)

I be boss, I be actor

So therefore, give me Ballon d'Or

Oya, come take a picture (Take a picture)

Rora yo, ayo n kpa'yan (N kpa'yan)

Oya, follow my instruction

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Kpenkelemesi

Come dey smoke cannabis

Doctor say "make I pop one of this"

Make me fly like say I'm Aladdin

Come bring some kind melodies

Omo, Messi self no do pass like this

So many things inside of my jeans

I swear down, e be things, e be things

Kpenkelemes

Con dey move like a disco

Won ni ki ma lo latan

I be boss, I be actor

So therefore give me Ballon d'Or

Oya come take a picture

Rorayo ayon kpayan

Oya follow my instructions

Oh, Lord of mercy (yeah)

I dey with one wey dey call me Messi

I dey for Shitta, she go fly come check me

I never see person wey fit money impress me

All of the things she dey do, she dey test me

I dey with kele wey for back, I dey pressin'

The one I carry come don dey suspect me

She call me "small body, big engine"

On my number, she callin' on

Anytime wey she wan give me lovin' ah

And like flat tire, me, go pump it up

And every other day, na she dey turn me on

Say, me, I still dey make I cum the more

As soon as we dey reach house, we dey kponkriyon

Walahi, I forget say her guy dey for jersey

Omo, omo, moti penkelemess oh

Kpenkelemes

Con dey move like a disco

Won ni ki ma lo latan

I be boss, I be actor

So therefore give me Ballon d'Or

Oya come take a picture

Rora yo, ayo n kpa'yan

Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "B. D’OR" de Burna Boy?

Burna Boy

¿Cuándo salió "B. D’OR" de Burna Boy?

4 de Diciembre del año 202

Créditos de la canción

Letra aportada por: Son Goku

Top 5 canciones de Burna Boy

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "B. D’OR", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.

Alone
Cloak & Dagger
Different Size
Glory
Jagele
Portada de B. D’OR

Burna Boy

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Lee la letra completa de B. D’OR interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión